LRC歌词

The way you eye me girl
Me know you notice me
The way you move make a man
Want to settle down
Many dey look anytime
When you turn around. Hmmm
And you know
I dey take you personal. Hmmm

Vamijo jo jo jo (let's go)
Bawɔ gekpo (lets me take you out)
Kɛ nbɛ noko po (even with nothing)
We go go go

Free I want free my body
Free I go free for you
Wait my sisi caro
Wait I go wait for you

I dey see you everyday
You and I are meant to stay
Adey feel the energy
You go me feeling
Some kind of way
I dey love you I no go lie
If you leave me I go kpai (die)
You dey feel am
I dey feel am
Mutual feeling yeah
You body shape crazy, excellent
Anytime I see you your highness
Aaaa to be honest
I wanna be more than friends
You can't pretend
I know that you want it
Feeling so mutual
And it sensational
Highly spiritual
Aaaaaa

Free I want free my body
Free I go free for you
Wait my sisi caro
Wait I go wait for you

Vamijo jo jo jo (let's go)
Bawɔ gekpo (lets me take you out)
Kɛ nbɛ noko po (even with nothing)
We go go go

文本歌词

The way you eye me girlMe know you notice meThe way you move make a manWant to settle downMany dey look anytimeWhen you turn around. HmmmAnd you knowI dey take you personal. HmmmVamijo jo jo jo (let's go)Bawɔ gekpo (lets me take you out)Kɛ nbɛ noko po (even with nothing)We go go goFree I want free my bodyFree I go free for youWait my sisi caroWait I go wait for youI dey see you everydayYou and I are meant to stayAdey feel the energyYou go me feelingSome kind of wayI dey love you I no go lieIf you leave me I go kpai (die)You dey feel amI dey feel amMutual feeling yeahYou body shape crazy, excellentAnytime I see you your highnessAaaa to be honestI wanna be more than friendsYou can't pretendI know that you want itFeeling so mutualAnd it sensationalHighly spiritualAaaaaaFree I want free my bodyFree I go free for youWait my sisi caroWait I go wait for youVamijo jo jo jo (let's go)Bawɔ gekpo (lets me take you out)Kɛ nbɛ noko po (even with nothing)We go go go

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!