LRC歌词

Na hustle I dey hustle
I no kill person
As I dey face am I no see person
Mo jara mo ise mi ti le ra Bentley
Ki inu mama mi dun Toba rimi Lori teli
gbedu mi ogbona feli
all about money call me on my celi
send Cash app ki owo mi Malo fail Lori zelli
wake up and pray to God early morning

na why I dey work harder everyday
from ajah down to jakende
lekki expressway omo we dey
we dey gidigba
mo fi werey gba
won Le Le Le won ba
Dey on my sativa
To avoid palava
I no like wahala

Hustle for my raba
I gatz badder badder
Awon lenu oshi there fada fada
Mo fo koja won gan biti laba laba
Koma le rimi mu so mo sa falafala
I dey on para para
Ki oluwa da mi lola
O sure pe won ma gbe wa
full of plenty dollars
Some dey manage
Why some na ballerz
Wait for your time
But me I no fit dull am

文本歌词

Na hustle I dey hustle I no kill person As I dey face am I no see person Mo jara mo ise mi ti le ra Bentley Ki inu mama mi dun Toba rimi Lori teligbedu mi ogbona feliall about money call me on my celisend Cash app ki owo mi Malo fail Lori zelliwake up and pray to God early morning na why I dey work harder everyday from ajah down to jakendelekki expressway omo we deywe dey gidigbamo fi werey gbawon Le Le Le won baDey on my sativa To avoid palavaI no like wahalaHustle for my rabaI gatz badder badderAwon lenu oshi there fada fadaMo fo koja won gan biti laba labaKoma le rimi mu so mo sa falafalaI dey on para paraKi oluwa da mi lolaO sure pe won ma gbe wa full of plenty dollars Some dey manage Why some na ballerzWait for your timeBut me I no fit dull am

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!