LRC歌词
Omo olorun last last
Wetin go be , e go be as e go be
Dem no dey see us coming
Doubting thomas e go shock them
Me I see the blessings coming
Oluwa mashe
Because everyday
Man been dey pushing the p
And no be today
See no holiday
The hustle go pay
Chorus: cos I dey meditate
Meditate I dey meditate
My mind far away
When I play the sound
Ongbemi trabaye
Nobody holy
I be sinner holy father eh
But man no be god
Baba bless my way
I put it all on g
Chorus:
I dey meditate meditate
I dey meditate
My mind far away
When I play the sound
Ongbemi trabaye
Nobody holy
I be sinner holy father eh
But man no be god
Baba bless my way
I put it all on g
I dey meditate meditate
I dey meditate
My mind far away
When I play the sound
Ongbemi trabaye
Nobody holy
I be sinner holy father eh
But man no be god
Baba bless my way
I put it all on g
Verse 2:
I dey my side
I just dey my corner
Meditating omo life no balance
Ta ni mo bawa
Ko seni mo bawa
All man for himself
Se lo dawa
On god me I dey on god
How e go be me I no go dull
365 days make e no go waste
I wan dey show evidence
Chorus:
I dey meditate meditate
I dey meditate
My mind far away
When I play the sound
Ongbemi trabaye
Nobody holy
I be sinner holy father eh
But man no be god
Baba bless my way
I put it all on g
I dey meditate meditate
I dey meditate
My mind far away
When I play the sound
Ongbemi trabaye
Nobody holy
I be sinner holy father eh
But man no be god
Baba bless my way
I put it all on G
文本歌词
推荐音乐
-
Alan Walker 1.84 MB 02:00
-
TOP登陆少年组合 2.9 MB 03:09
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
DinDin 3.13 MB 03:24
-
六小乐 3.12 MB 03:24
-
姜丹尼尔KANGDANIEL 3.52 MB 03:50
-
VZEUS 1.88 MB 02:02
-
ProdbyMend 2.9 MB 03:10
-
银河快递 (Galaxy Express) 3.73 MB 04:04
-
沈亦风 3.14 MB 03:25
-
梦境里的算法official 3.13 MB 03:24
-
天冷冷 2.93 MB 03:12
-
ProdbyMend 3.28 MB 03:34
































