LRC歌词
You don’t play with music
If you play with music you’ll die young
Because when the higher forces
Give you gift of music
Musicianship
It must be well used
For the good of humanity
If you use it for your own self
By deceiving people or doing this
You’ll die young
I no go tire hmm
I no go tire hmm
Maami don tire hmm
Dance makosa hmm
High me like Gbana hmm
My bitter kola hmm
Shakira go down hmm
Pass me that soda
A bebe
Dance to my agolo
Shak my goro
9 to 9 follow
Knack e my soul o
A bebe
Dance to my agolo
I won dey
Shak my goro
As I dey
9 to 9 follow
I won make
Knack e my soul o
I reminisce all the things wey you do for me
So many things wey you do for me
And Because of that na only you I see
Ten over ten like nato c
Back in the day when we meet for twitter
Every day joy amala for shitta
I Dey girl you dey
Na inside one shokoto we Dey
(Chorus)
Love is a beautiful thing
But people will break your heart for this
Love is a beautiful thing
But people will break your heart for this
Celebration, felabration, Elevation, elevation
So many girls dem Dey
Loving every night and day
Tell me what’s the price to pay
For this love wey just dey burst my brain
I need your love and your company
The blood of Jesus cover me
Girl Put your hands all over me
I need your love and your company
I no go tire hmm
I no go tire hmm
Maami don tire hmm
Dance makosa hmm
High me like Gbana hmm
My bitter kola hmm
Shakira go down hmm
Pass me that soda
A bebe
Dance to my agolo
Shak my goro
9 to 9 follow
Knack e my soul o
A bebe
Dance to my agolo
I won dey
Shak my goro
As I dey
9 to 9 follow
I won make
Knack e my soul o
Body dey hot na nature
Check my pulse and temperature
Body dey hot na nature
Check my pulse and temperature
文本歌词
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
张真源 3.46 MB 03:46
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
袁娅维TIA RAY 3.98 MB 04:20
-
顾焕gkuank 3.16 MB 03:26
-
张靓颖 2.63 MB 02:52
-
展轩 3.21 MB 03:30
-
夏火ww 3.9 MB 04:15
-
Bruno Mars 3.25 MB 03:32
-
王泽 2.85 MB 03:06
-
梦境里的算法official 4.12 MB 04:30
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
ProdbyMend 3.25 MB 03:33
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
纯爱高冷女神 3.92 MB 04:16
-
卢苑仪 2.67 MB 02:54
-
梦境里的算法 3.52 MB 03:50
-
洋澜一 3.58 MB 03:54
-
梦境里的算法official 3.21 MB 03:30
































