LRC歌词
What you want from me, Baby girl make you just tell me
I don call I don try baby
E don tay I never here from you
Right now, Nobody can fit relate
I need that manya to quench my taste
Have been jonzing (smoking) my mind away no dey put man on a long thing
Baby girl malo far away u know I be rolling(smoking) something
Have been waiting Lataro, have been waiting latanaaa
Have been waiting Lataro, have been waiting latanaaa
Hmmm hmmm (Hmmm yeahhh)
When u need to call me you no call me
Wetin I do you baby (Caro) yeah yeah yeah
To ba kpe mi kpe eh
To ba lo ton mi ma ton eh
Hmmm hmmmm yeaaah
Don’t wanna do no emotion damage to you
The feelings I gat for you babe is so real
E Dey pain Lokan kan kan every time on my own
I never smoky-o(Igbo)but I high no be so
Have been waiting Lataro, have been waiting latanaaaa
( Have been waiting lataroooo….waiting lataro)
Have been waiting Lataro, have been waiting latanaaa
( Have been waiting
Since morning, been waiting since morning )
When u need to call me, you no call me.
Wetin I do you baby (Caro) yeah yeah yeah
To ba kpe mi kpe eh
To ba lo ton mi ma ton eh
Hmmm hmmmm yeaaah
We out here Nigga, you already know what time it is
Naija AKATA in the building
Bibiray( Awwwuuuu yeahhhh
Gbosa ‼
Keep it
Otilo
文本歌词
推荐音乐
-
Alan Walker 1.84 MB 02:00
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
六小乐 3.12 MB 03:24
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
DinDin 3.13 MB 03:24
-
ProdbyMend 2.9 MB 03:10
-
TOP登陆少年组合 2.9 MB 03:09
-
Sixteen 3.5 MB 03:49
-
纯爱高冷女神 3.94 MB 04:18
-
王大泽 2.65 MB 02:53
-
ProdbyMend 3.28 MB 03:34
-
大橘子 3.34 MB 03:38
-
天冷冷 2.93 MB 03:12
-
梦境里的算法official 3.13 MB 03:24
-
沈亦风 3.14 MB 03:25
































