LRC歌词

Hoje é Campira! DJ Campira conexão Portugal to Nigéria, Let’s gooo!!

Continental

You gast clean your speaker
This one na Gbedu wey go make you ginger
Continental lomo and DJ campira
For you my baby no other other
Are you ready for me

Chorus
Fly high my Bebe
Like Laba laba
Spread your wings my Bebe
Like Laba Laba
Do your dance my baby
Like laba Laba
Are you ready for me
Are you ready for me

2nd verse

Continental boy wan give you loving
Baby Nzanza
Dem no dey talk for where action dey cry baby you know the matter
I go pack am give you
As long as you no go give me isi n Baka
What the helly
Mhmm meri meri

3rd verse

I be commando
As soon as I drop the gbedy, everybody dey go down low
And e be like dey craze, dem dey dance the awilo
Anybody who dey talk rubbish, make you tell dem gbe body o
Make you tell dem gbe body o
Eminado
Wetin be budget, wetin be budget
Spray dem with cash o
Make you no forget, make you no forget Emilokan o
Tunde dey disturb me, he be telling me "girlie i'm falling o" Kilokan mi o?
All the mandem shout Ebelebe (ebelebe, ebelebe)
And i'm balling like Adeleke (Adeleke, Adeleke) Dem shout ewelewe, soon as they reason my ikebe
They want to divide me like the national cake
Shey i look like i be Patience?
Looku Looku, like mavin And you're calling me baby Shey you go buy me ferrari?
Told me you did that already

Told me you did that already
Damn, i'm like that's crazy
Told me I drive you crazy
How you wan take be my boo when you just yarn my bestie?

Chorus
Fly high my Bebe
Like Laba laba
Spread your wings my Bebe
Like Laba Laba
Do your dance my baby
Like laba Laba
Are you ready for me
Are you ready for me

文本歌词

Hoje é Campira! DJ Campira conexão Portugal to Nigéria, Let’s gooo!!Continental You gast clean your speaker This one na Gbedu wey go make you ginger Continental lomo and DJ campira For you my baby no other other Are you ready for me Chorus Fly high my Bebe Like Laba laba Spread your wings my Bebe Like Laba Laba Do your dance my baby Like laba Laba Are you ready for me Are you ready for me 2nd verse Continental boy wan give you loving Baby NzanzaDem no dey talk for where action dey cry baby you know the matterI go pack am give you As long as you no go give me isi n BakaWhat the helly Mhmm meri meri 3rd verse I be commandoAs soon as I drop the gbedy, everybody dey go down lowAnd e be like dey craze, dem dey dance the awiloAnybody who dey talk rubbish, make you tell dem gbe body oMake you tell dem gbe body oEminadoWetin be budget, wetin be budgetSpray dem with cash oMake you no forget, make you no forget Emilokan oTunde dey disturb me, he be telling me "girlie i'm falling o" Kilokan mi o?All the mandem shout Ebelebe (ebelebe, ebelebe)And i'm balling like Adeleke (Adeleke, Adeleke) Dem shout ewelewe, soon as they reason my ikebeThey want to divide me like the national cakeShey i look like i be Patience?Looku Looku, like mavin And you're calling me baby Shey you go buy me ferrari?Told me you did that alreadyTold me you did that alreadyDamn, i'm like that's crazyTold me I drive you crazyHow you wan take be my boo when you just yarn my bestie?Chorus Fly high my Bebe Like Laba laba Spread your wings my Bebe Like Laba Laba Do your dance my baby Like laba Laba Are you ready for me Are you ready for me

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!