LRC歌词
No reason am rara
O ni lari, kosi eda to mola
More win for this era
That why me I know one Dey para
To ba yo Ko panu
Koma ran kun gbon gbon
Tori aye yii Gbe ge oo ah yii ahh ahh
Casablanca
of Africa
Agba baller
sho le ri fa
Pesin wey no road
Na hin Dey go far
Kori mi ma je jiya ehh
Casablanca
of Africa
Agba baller
sho le ri fa ahh
me I one go far
Kori mi ma je jiya laye mi
Ohh, oh, ohh ohh oh oh ohh oh oh, ohh oh
Kori mi ma je jiya laye mi
Ohh, oh, ohh ohh oh oh ohh oh oh, ohh oh
Ahh ayy ayah
Buckle up my shoe ki le pa wo
Tori eni ba lowo sha lagbawo
Na me be the boi wey dem talk say, he no go make am oo
Mojo won loju o, I don fake am o
I don fake am oo
Na me be the boi wey dem talk say, he no go make am oo( say e know go make am)
365 days no be one week
I thank God for life oo
For this journey, some people don die o, some people dey prison
As we dey alive o no be magic,
365 days no be 1 month, some people don go out o wey dem get lost,
I thank God for life o, I no get lost
I no get lost hun hun
Casablanca
of Africa
Agba baller
sho le ri fa
Pesin wey no road
Na hin Dey go far
Kori mi ma je jiya hmm
Casablanca
of Africa
Agba baller
sho le ri fa ahhh
Claro yii gbemi lo far
Many (many kilometer)
Ohh, oh, ohh ohh oh oh ohh oh oh, ohh oh
Kori mi ma je jiya laye mi
Ohh, oh, ohh ohh oh oh ohh oh oh, ohh oh
Gbemi go far( many kilometer)
Shayo mad!
Emmyliano mix
文本歌词
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
张真源 3.46 MB 03:46
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
袁娅维TIA RAY 3.98 MB 04:20
-
顾焕gkuank 3.16 MB 03:26
-
张靓颖 2.63 MB 02:52
-
展轩 3.21 MB 03:30
-
夏火ww 3.9 MB 04:15
-
Bruno Mars 3.25 MB 03:32
-
王泽 2.85 MB 03:06
-
梦境里的算法official 4.12 MB 04:30
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
ProdbyMend 3.25 MB 03:33
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
纯爱高冷女神 3.92 MB 04:16
-
卢苑仪 2.67 MB 02:54
-
梦境里的算法 3.52 MB 03:50
-
洋澜一 3.58 MB 03:54
-
梦境里的算法official 3.21 MB 03:30
































