LRC歌词
Skit intro:Abi me sef I don realize say I don dey turn old man
Cos you gatz understand wetin dey happen for this world
That time my papa go say… “let’s see what’s going on in the world”
Bridge:
No dey whine me o x3
I been dey blind o,
you still dey pour sand for my eye o
So if I Dey on guard, I no want to chat. No surprise o
Na the reason o, wey I dey reason o for my life o
Chorus:
I go just Dey go
On my own
Wear my agbada or my coat
If I sink, if I float
I know say na God bring the boat x2
Oh let the music start to play,
Let the music start to play on all night long x2
Pre-verse skit:
Shey dem dey mad? Dem no see say the boy been bad? Shey dem dey mad?
Verse:
Bombo tete (Mbo te)
Nse mama (Mbo te)
Nse papa (Mbo te)
(I for know say na God rescue me, I for know say na God wey bring me here)
Oh let the music start to play,Let the music start to play on all night long x2

文本歌词
Skit intro:Abi me sef I don realize say I don dey turn old manCos you gatz understand wetin dey happen for this worldThat time my papa go say… “let’s see what’s going on in the world”Bridge:No dey whine me o x3I been dey blind o, you still dey pour sand for my eye oSo if I Dey on guard, I no want to chat. No surprise oNa the reason o, wey I dey reason o for my life oChorus:I go just Dey goOn my ownWear my agbada or my coatIf I sink, if I floatI know say na God bring the boat x2Oh let the music start to play,Let the music start to play on all night long x2Pre-verse skit:Shey dem dey mad? Dem no see say the boy been bad? Shey dem dey mad?Verse:Bombo tete (Mbo te)Nse mama (Mbo te)Nse papa (Mbo te)(I for know say na God rescue me, I for know say na God wey bring me here)Oh let the music start to play,Let the music start to play on all night long x2Chorus:I go just Dey goOn my ownWear my agbada or my coatIf I sink, if I floatI know say na God bring the boat x2