LRC歌词

(By Elminvibez)

Yeah, Yeah, Yeah, Yeah
Is your Boy Elmin, Vibez

Ozi Ani Upogoro
Ozi Bello Wah!


I dey my lane, I no dey rush o
Slow and steady, na God dey push Us
Dem no see wetin I don dey face
But I still dey smile, I no dey stress
Yeah, Yeah, ee, Yeah

Blessings dey come, I dey collect
Grind everyday, I dey perfect
Lowkey moves, I dey reflect
Steady dey rise, I no regret

Blessings dey come, I dey collect
Grind everyday, I dey perfect
Lowkey moves, I dey reflect
Steady dey rise, I no regret


Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

Alaye, I dey on my own
Vibes dey flow like say na my throne
Bad energy, make dem carry go
Good energy, na wetin I know

Step by step, I dey build my story
Careful for life, I dey count my glory
Dem no fit stop wetin God dey plan
Elminvibez, I dey run my jam

Light dey shine, I no fee dull
I dey go hard, I no dey Dull
Small small, I dey reach my goal
Na Oluwa get the control


Step by step, I dey build my story
Careful for life, I dey count my glory
Dem no fit stop wetin God dey plan
Elminvibez, I dey run my jam

Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

Atewo, Atewo
Make you Clap Ur hand
if you dey me so Oh, Oh
(if you dey feel me so)
(if you dey feel me so)

文本歌词

(By Elminvibez)Yeah, Yeah, Yeah, Yeah Is your Boy Elmin, VibezOzi Ani Upogoro Ozi Bello Wah!I dey my lane, I no dey rush oSlow and steady, na God dey push UsDem no see wetin I don dey faceBut I still dey smile, I no dey stressYeah, Yeah, ee, YeahBlessings dey come, I dey collectGrind everyday, I dey perfectLowkey moves, I dey reflectSteady dey rise, I no regretBlessings dey come, I dey collectGrind everyday, I dey perfectLowkey moves, I dey reflectSteady dey rise, I no regretAtewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so)(if you dey feel me so) Atewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so) (if you dey feel me so)Alaye, I dey on my ownVibes dey flow like say na my throneBad energy, make dem carry goGood energy, na wetin I knowStep by step, I dey build my storyCareful for life, I dey count my gloryDem no fit stop wetin God dey planElminvibez, I dey run my jamLight dey shine, I no fee dullI dey go hard, I no dey DullSmall small, I dey reach my goalNa Oluwa get the controlStep by step, I dey build my storyCareful for life, I dey count my gloryDem no fit stop wetin God dey planElminvibez, I dey run my jamAtewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so)(if you dey feel me so)Atewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so)(if you dey feel me so)Atewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so)(if you dey feel me so)Atewo, Atewo Make you Clap Ur hand if you dey me so Oh, Oh (if you dey feel me so)(if you dey feel me so)

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!