LRC歌词
Smartest boy
Your one and only
Chorus: She puts me on high tension
No try give me pressure
All I seek is attention
I don lose concentration
When I sing I dey go off course because of you uhn
I need someone wey go support me till I reach my success stop
Verse 1: Give me love pension
I don't care the method even if na small measures
Just put fi si on top
God go help us since he helped me carry my blocks
Lucks not locks na wetin I wish for
I know the world hate us
They no wan see their fellow man go up
Many people jealous when I told them I'm so zealous
I'm happy with what I've got so baby are you ready or not
Baby are you ready or not
Many inspirations
Many motivations
No be man give us na God get all
In life just remain focus and everything will just come once
God's time is the best
Ti asiko ba ya
My brother no bother because oma de be
I no go retire
I no bust down like pure water
I wan bust high o ke lanlan
Put your mind and try rub minds
Two heads they say are better than one
I don make my decisions
Ahn ahn
Beat
Verse 2: Ahn ahn
Forget the times when things were hard
Don't look at things that are bad
Enemies are sad
I know I'm just a young lad
Awon ota da mo mope they are around cause I can never die now
Because I'm a lamb
I don't care if the floor is swampy or damp
Money cannot buy life but e fit buy house
E fit buy cars
Hmmm I don tire
No be everytime man need to dey laugh
Because no one wish for you to be up
Beat
Bridge: God go help us since he helped me carry my blocks
Lucks not locks na wetin I wish for
I know the world hate us
They no wan see their fellow man go up
Many people jealous when I told them I'm so zealous
I'm happy with what I've got so baby are you ready or not
Outro: So many inspirations
Many motivations
No be man give us na God get all
In life just remain focus and everything will just come once
God's time is the best
Ti asiko ba ya
My brother no bother because oma de be
I no go retire
I no bust down like pure water
I wan bust high o ke lanlan
Put your mind and try rub minds
Two heads they say are better than one
I don make my decisions
Beat
文本歌词
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
张真源 3.46 MB 03:46
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
顾焕gkuank 3.16 MB 03:26
-
梦境里的算法official 4.12 MB 04:30
-
王泽 2.85 MB 03:06
-
张靓颖 2.63 MB 02:52
-
展轩 3.21 MB 03:30
-
夏火ww 3.9 MB 04:15
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
ProdbyMend 3.25 MB 03:33
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
梦境里的算法 3.83 MB 04:10
-
袁娅维TIA RAY 3.98 MB 04:20
-
卢苑仪 2.67 MB 02:54
-
纯爱高冷女神 3.92 MB 04:16
-
洋澜一 3.58 MB 03:54
-
梦境里的算法 3.52 MB 03:50
-
沈亦风 3.14 MB 03:25































