LRC歌词
So the other day I was talking to my brother man on a low
E dey tell me about some parole
E Don run p dey wait money show
promise kele say she go fly Monaco
Brother man calm down you have to hustle for the dough
Nah kudi Dey make man denge post
If money enter carry chilalo
Hope say you get the code
Now they be like Omo mummy
Why you taking kpoli
Why you dey judge me u no sabi d story
Na the journey turn me to a hooligan
Tell nobody that I was a holy man
Story go change if you believe in yourself
Maro Ibi si eyan maba te eyan je
Mummy say Gather money make e full bullion van
bobo hustle with all muscle
make dem no call u yeye
Make dem no tell u Pele
As I dey go jejely ki Omo araye mafi mi se yeye o
Dem no fit do me yeye o
I no give woman belle
Na money I dey find na money dey my mind
My Journey pass keke o
Nah person way get money go chop this life
If you no get money them go push you out
You better keep praying and keeping fast
Believe in your hustle e go soon better
Me I wan get this money
O lord open my way for me
Shower your blessing on me
Let the rain of mercy fall on me
(Logba interlude)
My feelings trying to control me
But my cbd taking me on a journey
文本歌词
推荐音乐
-
Alan Walker 2.93 MB 03:11
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
DinDin 3.13 MB 03:24
-
张子健 4.56 MB 04:58
-
ProdbyMend 2.9 MB 03:10
-
六小乐 3.05 MB 03:20
-
大头针 Official 2.86 MB 03:07
-
程嘻嘻 3.2 MB 03:29
-
Joysaaaa 3.71 MB 04:03
-
KiiiKiii 2.74 MB 02:59
-
赵乃吉 3.45 MB 03:45
-
宁小泽 3.84 MB 04:11
-
小西 3 MB 03:16
-
六小乐 3.12 MB 03:24
-
梦境里的算法official 3.13 MB 03:24
-
音乐的入门到改行 3.94 MB 04:17
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
梦境里的算法official 4 MB 04:21
-
梦境里的算法official 3.79 MB 04:08































