LRC歌词

Ara nba da owo ni ko Jè
Ara nba da owo ni ko Jè
Ara nba da owo ni ko je oo

Because I never buy Benz no mean say meself no dey try
I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai
Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand
Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró
Coz I no fit surrender
Na god be my dealer
Wey Dey give me ginger
Nigba towo tan nu everybody japa
I just wan be bigger
Ireti nbe temi ba wa
Make my life no sawa
Make god blessings shower

I no fit surrender
Omo I don pay my dealer
Chayo Dey gimme ginger
I sight you my nigga
Na god be my dealer
Only him Dey deliver
No go give up brother
No Dey beef your nigga
Won ni awon Oran mi
They dull me
Omo ologo omo ologo oo
Eti oba ni ile eti oba ni oko oo
Omo ologo omo ologo oo
Ti owo batón oti rogo ooo
Omo ologo omo ologo oo
Where dem dey fight omo no go ooo
Aero plane ma sare ko to fo o
Ko easy lati di omo ologo
Ologo ma Yato si Olofo
Fola Btc Agba Picker
Ola Coded Agba Baller
Dedimeji Canada Italawa

Because I never buy Benz no mean say meself no dey try
I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai
Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand
Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró
Coz I no fit surrender
Na god be my dealer
Wey Dey give me ginger
Nigba towo tan nu everybody japa
I just wan be bigger
Ireti nbe temi ba wa
Make my life no sawa
Make god blessings shower

Pull up with my gee and my hommie
When the gbedu drop won ma josi
Abi how e be but no story
Awon temi gon feel the dunsit
Kill them with my ginger
Baami pe my dealer
Haaa
Pull up in a convoy style
Me and guys Dey outside
Baami pe sino rita
Make you no dull my ginger
Abi how you feel nigga

Shey you know me I Dey on fire (me I Dey on fire)
Aiye yi ma nika (aiye yi ma nika)
How e be my nigga (how e be my nigga)
Make we dey on koda (make we Dey on koda)

But you know me need no lighter
Make you pass my risler
Baami pe my dealer
Burning trip ah e ya

Because I never buy Benz no mean say meself no dey try
I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai
Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand
Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóró
Coz I no fit surrender
Na god be my dealer
Wey Dey give me ginger
Nigba towo tan nu everybody japa
I just wan be bigger
Ireti nbe temi ba wa
Make my life no sawa
Make god blessings shower
Ara nba da owo ni ko Jè
Ara nba da owo ni ko je oo

文本歌词

Ara nba da owo ni ko JèAra nba da owo ni ko JèAra nba da owo ni ko je oo Because I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóróCoz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower I no fit surrender Omo I don pay my dealer Chayo Dey gimme ginger I sight you my nigga Na god be my dealer Only him Dey deliver No go give up brother No Dey beef your nigga Won ni awon Oran mi They dull me Omo ologo omo ologo oo Eti oba ni ile eti oba ni oko oo Omo ologo omo ologo oo Ti owo batón oti rogo ooo Omo ologo omo ologo oo Where dem dey fight omo no go oooAero plane ma sare ko to fo oKo easy lati di omo ologo Ologo ma Yato si Olofo Fola Btc Agba Picker Ola Coded Agba Baller Dedimeji Canada Italawa Because I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóróCoz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower Pull up with my gee and my hommieWhen the gbedu drop won ma josi Abi how e be but no storyAwon temi gon feel the dunsit Kill them with my gingerBaami pe my dealerHaaaPull up in a convoy style Me and guys Dey outside Baami pe sino rita Make you no dull my gingerAbi how you feel nigga Shey you know me I Dey on fire (me I Dey on fire)Aiye yi ma nika (aiye yi ma nika)How e be my nigga (how e be my nigga)Make we dey on koda (make we Dey on koda)But you know me need no lighter Make you pass my risler Baami pe my dealerBurning trip ah e yaBecause I never buy Benz no mean say meself no dey try I get many things on plan Ki ori ma je kin ku bai Have been crying and smiling buh nah nah fit to understand Elèdè mi adóyó aditi Wón gan shi ma gbóróCoz I no fit surrender Na god be my dealer Wey Dey give me ginger Nigba towo tan nu everybody japa I just wan be bigger Ireti nbe temi ba wa Make my life no sawa Make god blessings shower Ara nba da owo ni ko JèAra nba da owo ni ko je oo

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!