LRC歌词
Na we wey dey run town
My fans don dey para outside
Say why I no dey drop e calm down
Them say no time
Even If na one drop am
Cus anything I drop na banger
Them say anything I drop na banger
Minimanimo
Sare sare bami we Igbo
Say na two Kele I go carry go
Omo na two kele I go carry go
Wonfe bamijo o Oya sare sare bami we igbo
Say na two Kele I go carry go
Omo na two kele I go carry go
Haa loaded
We Dey there
We no fear
Ha Dey there
Dey there
We no fear
Ha dey there
We loaded
Fking na my nigga ah
Wetin Dey stress you leave am
Call my phone make e ring ya
Aodeni seleya
Aoba tija wa rara
Tabarira amorawa
Cover my face like lagbaja
From here to gwagwalada
Ask about me dem go know me
For my country dem don notice
tell me say ano fii do this
I be A1 no be novice
All my life been a magic
Money go drop we go faaji
lost my brother it’s sadden
rest in peace jowo saati
Baba
Miofe jabo rara / 2x
Kaye maribi sala
Iwo deni mo sawaba
I say wait hold on
You ain’t gat no issues mugbolo
Oh I never wanna see these folks no more
Cus imma rolling stone and I roll on
Sometimes I don’t even wanna come online
Wish I could see my pop one time
And then I get my **** alright
when you talk to me just gotta be nice
Haa baba miofe jabo rara
Kayema rimi sala ha iwo loba
文本歌词
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
张真源 3.46 MB 03:46
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
袁娅维TIA RAY 3.98 MB 04:20
-
顾焕gkuank 3.16 MB 03:26
-
张靓颖 2.63 MB 02:52
-
展轩 3.21 MB 03:30
-
夏火ww 3.9 MB 04:15
-
Bruno Mars 3.25 MB 03:32
-
王泽 2.85 MB 03:06
-
梦境里的算法official 4.12 MB 04:30
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
ProdbyMend 3.25 MB 03:33
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
纯爱高冷女神 3.92 MB 04:16
-
卢苑仪 2.67 MB 02:54
-
梦境里的算法 3.52 MB 03:50
-
洋澜一 3.58 MB 03:54
-
梦境里的算法official 3.21 MB 03:30
































