LRC歌词

Wetin dem tell me make I give e kesari
I put am inside my opay
If you know say you no follow me hustle
Bawo lo shey ma bami kowope

I’m in a race
You been de crase
Say you go fi run for my lane
Anybody wey de para for me
I carry my kala lap for your gate

Sometimes I knack am sojinu
Obaraka na voodoo
If elemi kemi wan de reason many many things
I pursue you

No uh le fi lap my lungu
Ki amsa vamos su
If abnidaro don de owe e lapo
Wetin make I suppose do

Late night drink up paraga
Lace my shoes up and japa
Fvck that whole
Huppty duppity shutdown go cause wahala

Te amor enchante
a festa acabou de começar
If you no complain
Commot Monaco fall out Croatia



Samuel Eloghosa Blessed
Oloyede Reuben Oluwapelumi

文本歌词

Wetin dem tell me make I give e kesari I put am inside my opay If you know say you no follow me hustle Bawo lo shey ma bami kowope I’m in a raceYou been de crase Say you go fi run for my lane Anybody wey de para for me I carry my kala lap for your gate Sometimes I knack am sojinu Obaraka na voodoo If elemi kemi wan de reason many many things I pursue you No uh le fi lap my lungu Ki amsa vamos su If abnidaro don de owe e lapo Wetin make I suppose do Late night drink up paraga Lace my shoes up and japa Fvck that whole Huppty duppity shutdown go cause wahala Te amor enchante a festa acabou de começarIf you no complain Commot Monaco fall out CroatiaSamuel Eloghosa BlessedOloyede Reuben Oluwapelumi

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!