LRC歌词

Wanle
Wanle
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Wanle
Je Je

Eh, Baba go run am.
Hustle go pay
but, we no know time and the day
my brother make we dey work and pray…
ko easy lati gbera rara,
Oh no
If e no be today,
tomorrow we go try again..
na person Wey give up **** up Aje,
e fit happen any time olohun hunhun
I’m Running my race moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha..
Mode fe kori ma gbagbagba
loje kin roll up motin sha gbana Oh no.
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja
(Lagbaja)
Kin sha prapra ki sapasa
base on believe ni shashasha
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout ah out
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Wanle
Je Je
I say na base on believe
(On God)
E go be when e go be
(Your turn)
E go be like you dey dream but before e go be, I no many go leave
(Of course)
Na you go sit up no relent
You know say all man for himself
Loje kin ji ti mon sise
Ikanra ni mofe mafi gbowo mi se
Oloun moti sasasa
Mo gbaju mo hustle mo shashasha
Mio le gbe ibon mio le ka pata
But mon gbe two puff mo sha gbana Oloun
Emi omo nobody
(Nobody)
Tomorrow mole di lagbaja…
(Shaprapra)
Kin sha prapra ki sapasa
(Sapasa)
base on believe ni shashasha,
(Shashasha)
On Goddddddd
Everything go dey okay o
One dey we go get am
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am..
Our hustle go dey Okay o
One dey we go cashout
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
You go get am
I go get am
you no go fall my brother my sister jeun lo jeun lo
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am
Teeguy wanle o
Awon temi wanle o
Gbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh..
Anything Wey we want we go get,
Baba God go run am.

文本歌词

Wanle WanleTeeguy wanle oAwon temi wanle oGbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh.. Wanle Je Je Eh, Baba go run am. Hustle go paybut, we no know time and the daymy brother make we dey work and pray…ko easy lati gbera rara, Oh noIf e no be today, tomorrow we go try again.. na person Wey give up **** up Aje,e fit happen any time olohun hunhun I’m Running my race moti sasasa Mo gbaju mo hustle mo shashasha..Mode fe kori ma gbagbagba loje kin roll up motin sha gbana Oh no.Emi omo nobody (Nobody)Tomorrow mole di lagbaja(Lagbaja)Kin sha prapra ki sapasa base on believe ni shashasha On Goddddddd Everything go dey okay oOne dey we go get amAnything Wey we want we go get,Baba God go run am.. Our hustle go dey Okay oOne dey we go cashout ah outAnything Wey we want we go get,Baba God go run amWanle Je Je I say na base on believe (On God)E go be when e go be (Your turn)E go be like you dey dream but before e go be, I no many go leave (Of course)Na you go sit up no relent You know say all man for himself Loje kin ji ti mon siseIkanra ni mofe mafi gbowo mi seOloun moti sasasa Mo gbaju mo hustle mo shashashaMio le gbe ibon mio le ka pataBut mon gbe two puff mo sha gbana OlounEmi omo nobody (Nobody)Tomorrow mole di lagbaja…(Shaprapra)Kin sha prapra ki sapasa (Sapasa)base on believe ni shashasha,(Shashasha)On Goddddddd Everything go dey okay oOne dey we go get amAnything Wey we want we go get,Baba God go run am.. Our hustle go dey Okay oOne dey we go cashoutAnything Wey we want we go get,Baba God go run amYou go get amI go get am you no go fall my brother my sister jeun lo jeun lo Anything Wey we want we go get,Baba God go run amTeeguy wanle oAwon temi wanle oGbogbo wa Ajo ma K’ere oko dele nio oh oh oh.. Anything Wey we want we go get,Baba God go run am.

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!