LRC歌词
[ar:Darey]
[al:Double Dare Vol. 1 (Heart)]
[by:]
[offset:0]
[00:00.00]Sweet Mother - Darey
[00:04.68]Written by:Nico Mbarga
[00:09.36]Prince Nico Mbarga
[00:10.72]
[00:11.80]Written by Mbarga
[00:12.86]Jazz mama
[00:13.50]Sweet mother
[00:14.72]Ok
[00:15.52]
[00:16.13]Sweet mother
[00:17.71]I no go forget you
[00:19.77]For this suffer way you suffer for me
[00:23.16]
[00:23.81]Sweet mother
[00:25.45]I no go forget you
[00:27.09]
[00:27.72]For this suffer wey you suffer for me
[00:31.86]
[00:39.24]When I dey cry
[00:40.57]My mother go carry me
[00:43.05]She go say my pikin weti you dey cry o yo
[00:47.00]Stop stop
[00:47.91]Hey hey
[00:48.57]Stop stop
[00:49.77]Ah ha
[00:50.55]Stop stop make you no cry again
[00:54.62]
[00:55.70]Make you no cry
[00:56.68]
[00:57.40]Cry you eyes
[00:58.69]
[00:59.81]Oh ya
[01:00.54]
[01:01.08]Make you no cry again
[01:02.04]When I want sleep
[01:03.51]My mother go pet me
[01:05.35]
[01:06.04]She go lie me well well for bed
[01:09.63]She cover me cloth
[01:10.74]
[01:11.52]Sing make you sleep
[01:12.67]
[01:13.72]Sleep sleep my piking oh
[01:17.23]
[01:18.35]Oh lo lo lo lo lo lo
[01:20.24]
[01:25.50]When I dey hungry
[01:26.66]My mother go run up and down
[01:29.24]She dey find me something wey I go tchop oh
[01:32.71]Sweet mother
[01:36.75]Sweet mother oo
[01:41.14]
[01:48.29]When I dey sick
[01:49.46]My mother go cry cry cry
[01:51.72]She go say instead when I go die
[01:53.96]Make she die oh
[01:55.96]She go beg God
[01:56.95]
[01:57.64]God help me
[01:59.65]God help me
[02:01.54]My pikin oh
[02:04.56]
[02:11.31]If I no sleep
[02:12.72]My mother no go sleep
[02:14.04]
[02:15.08]If I no chop
[02:15.94]
[02:16.51]My mother no go tchop
[02:17.85]
[02:18.88]She no dey tired
[02:20.98]Sweet mother
[02:22.56]I no go forget this suffer wey
[02:24.25]You suffer for me
[02:26.59]Sweet mother éé sweet mother oo
[02:34.64]
[03:12.67]Sweet mother
[03:14.23]I no go forget you
[03:16.35]For this suffer wey you suffer for me
[03:20.39]Sweet mother
[03:22.03]I no go forget you
[03:23.59]
[03:24.16]For this suffer wey you suffer for me
[03:28.04]Stop stop
[03:28.80]
[03:29.90]Stop stop
[03:30.77]
[03:31.82]Stop stop make you no cry again
文本歌词
Sweet Mother - Darey
Written by:Nico Mbarga
Prince Nico Mbarga
Written by Mbarga
Jazz mama
Sweet mother
Ok
Sweet mother
I no go forget you
For this suffer way you suffer for me
Sweet mother
I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me
When I dey cry
My mother go carry me
She go say my pikin weti you dey cry o yo
Stop stop
Hey hey
Stop stop
Ah ha
Stop stop make you no cry again
Make you no cry
Cry you eyes
Oh ya
Make you no cry again
When I want sleep
My mother go pet me
She go lie me well well for bed
She cover me cloth
Sing make you sleep
Sleep sleep my piking oh
Oh lo lo lo lo lo lo
When I dey hungry
My mother go run up and down
She dey find me something wey I go tchop oh
Sweet mother
Sweet mother oo
When I dey sick
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die
Make she die oh
She go beg God
God help me
God help me
My pikin oh
If I no sleep
My mother no go sleep
If I no chop
My mother no go tchop
She no dey tired
Sweet mother
I no go forget this suffer wey
You suffer for me
Sweet mother éé sweet mother oo
Sweet mother
I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me
Sweet mother
I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me
Stop stop
Stop stop
Stop stop make you no cry again
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
DinDin 3.13 MB 03:24
-
姜丹尼尔KANGDANIEL 3.52 MB 03:50
-
六小乐 3.12 MB 03:24
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
ProdbyMend 2.9 MB 03:10
-
大橘子 3.34 MB 03:38
-
宁小泽 3.84 MB 04:11
-
KiiiKiii 2.74 MB 02:59
-
纯爱高冷女神 3.94 MB 04:18
-
程嘻嘻 3.2 MB 03:29
-
大头针 Official 2.86 MB 03:07
-
洛诗诗 3.07 MB 03:20
-
i-dle 2.61 MB 02:50
-
银河快递 (Galaxy Express) 3.73 MB 04:04
-
沈亦风 3.14 MB 03:25































