LRC歌词

Funny how we read their minds but we let them write us off
I no sure say them get feelings that's why we need a Midas touch
it's like we shooting for the sky and they are playing duck hunt
from where I stand a misfortune only truly lies on luck
we on track but if we cross that line na we them go finish
Dem promise us better when dem return but we dey diminish
Dem dey talk we no dey see e come dey be like spirit
the government is not Ours (hours) they will show you how I mean it (minute)
The dollar had a dream the naira faced a nightmare
the leaders are misleading greed as led us to a type of warfare
we all fell for their trips we dey journey for reverse gear
even to do wetin you Sabi do you gotta rehearse well
we only pray for solution na why the problem choke here
I do magic with words I don't need to rehearse spells
Get your PVC and vote let's be guided by wisdom
they disorganize the black man's thoughts with school and religion
Heaven is what you make it hell is **** you go through
Experience is the greatest tutor it makes the struggle hopeful
Don't you know this
get your PVC and vote too

文本歌词

Funny how we read their minds but we let them write us offI no sure say them get feelings that's why we need a Midas touchit's like we shooting for the sky and they are playing duck huntfrom where I stand a misfortune only truly lies on luckwe on track but if we cross that line na we them go finish Dem promise us better when dem return but we dey diminish Dem dey talk we no dey see e come dey be like spirit the government is not Ours (hours) they will show you how I mean it (minute)The dollar had a dream the naira faced a nightmare the leaders are misleading greed as led us to a type of warfare we all fell for their trips we dey journey for reverse geareven to do wetin you Sabi do you gotta rehearse wellwe only pray for solution na why the problem choke hereI do magic with words I don't need to rehearse spells Get your PVC and vote let's be guided by wisdomthey disorganize the black man's thoughts with school and religion Heaven is what you make it hell is **** you go throughExperience is the greatest tutor it makes the struggle hopeful Don't you know thisget your PVC and vote too

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!