LRC歌词

Dj Infinity on the wheel of steel, Dj toh bad let ‘em know, let them know
Gbogbo oun toba wo ko tako e laye (enemies don dey gang up? Ma drop career e
Enemies! Enemies! Enemies don dey gang up
(Enemies, Enemies) yeh

Enemies don dey gang up
Dey wan me make i f*ck up
Me i tell them to shut up
I get God as my backup
I’ve been giving dem nonstop
I was brought up in Lagos
Small boy that is famous (small boy that is famous)
Enemies make dem f*ck off
Sabi boy no dey whine me
Shey you sef like to dey whine me?
Cos I’ve been bad since the 90’s
And i get babes that are baddies
Hm hmmm make we party
Shey you no like to dey faaji
Spending money like alhaji
I be OG before an IG (Say)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba
Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)
Wonipe koroba, Wonipe koroba
Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)
Wonle wonle ba, Wonle wonle ba
Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)
Wonipe koroba, Wonipe koroba
Enemies tell them, (Enemies tell them)

Vibe till thy kingdom come orin mi longbo
See as them dey sing my song
Beere mi ni T-junction
Orin zottie lon ma gbo (Emi lomona)
Me i no dey fear woman
I no fit find money make i find woman
Woman no get caliber
So my bro get the kaluba
Turn up the light let me finish this
Zottie with Infinity (Zottie with infinity)
We dey ball for vicinity
We no be 3 but we are trinity
If i say am happy know say na molly
I dey on guard but i just dey on lowkey
Omo pastor to fa kpoli ninu poly
Nobody is holy (nobody is holy)

Wonle wonle ba, Wonle wonle ba
Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)
Wonipe koroba, Wonipe koroba
Enemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)
Wonle wonle ba, Wonle wonle ba
Omoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)
Wonipe koroba, Wonipe koroba
Enemies tell them au revior (Enemies tell them au revior)

Enemies don dey gang up
Me i tell them to shutup
Vibe till thy kingdom come
Beere mi ni T-junction
Orin zottie lon ma gbo emi lomona

Aye aye
Aye eh aye
Aye aye
Ah yeh eh ah yeh
Aye aye (aiye)
Aye eh aye (aiye)
Aye aye (aye aye)
Aye eh aye (aiye aye)

文本歌词

Dj Infinity on the wheel of steel, Dj toh bad let ‘em know, let them knowGbogbo oun toba wo ko tako e laye (enemies don dey gang up? Ma drop career eEnemies! Enemies! Enemies don dey gang up(Enemies, Enemies) yehEnemies don dey gang upDey wan me make i f*ck upMe i tell them to shut upI get God as my backupI’ve been giving dem nonstopI was brought up in Lagos Small boy that is famous (small boy that is famous)Enemies make dem f*ck offSabi boy no dey whine meShey you sef like to dey whine me?Cos I’ve been bad since the 90’sAnd i get babes that are baddies Hm hmmm make we partyShey you no like to dey faajiSpending money like alhajiI be OG before an IG (Say)Wonle wonle ba, Wonle wonle baOmoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)Wonipe koroba, Wonipe korobaEnemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)Wonle wonle ba, Wonle wonle baOmoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)Wonipe koroba, Wonipe korobaEnemies tell them, (Enemies tell them)Vibe till thy kingdom come orin mi longbo See as them dey sing my songBeere mi ni T-junctionOrin zottie lon ma gbo (Emi lomona)Me i no dey fear womanI no fit find money make i find womanWoman no get caliberSo my bro get the kalubaTurn up the light let me finish thisZottie with Infinity (Zottie with infinity)We dey ball for vicinity We no be 3 but we are trinity If i say am happy know say na mollyI dey on guard but i just dey on lowkeyOmo pastor to fa kpoli ninu polyNobody is holy (nobody is holy)Wonle wonle ba, Wonle wonle baOmoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)Wonipe koroba, Wonipe korobaEnemies tell them au revior, (Enemies tell them au revior)Wonle wonle ba, Wonle wonle baOmoyen ti gbeja (Omoyen ti gbeja)Wonipe koroba, Wonipe korobaEnemies tell them au revior (Enemies tell them au revior)Enemies don dey gang upMe i tell them to shutup Vibe till thy kingdom comeBeere mi ni T-junction Orin zottie lon ma gbo emi lomonaAye ayeAye eh ayeAye ayeAh yeh eh ah yehAye aye (aiye)Aye eh aye (aiye)Aye aye (aye aye)Aye eh aye (aiye aye)

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!