LRC歌词

Your river nor dey dry water
Weder raining season or hamatan
Nor fit joke with you for this kind weather
Girl you know say na you dey cure my fever
Believe my sweet potato
I go do anything to make sure
Say you nor go
If money nor dey girl I go borrow
To continue to dey on your cake


(Baby give me sugar sugar
Baby give me su..baby give me ar
Baby give me sugar)

Baby easy easy easy
With this your body body body
Edey give me Jedi Jedi Jedi oh no
Anytime I dig dig dig dig dig
You splashing water for my body
Believe my sweet potato
I go do anything to make sure
Say you nor go
If money nor dey girl I go borrow
To continue to dey on your cake


(Baby give me sugar sugar
Baby give me su..baby give me ar
Baby give me sugar)
If something must kill a man
Wetin go kill me na your waist e dey
And me I nor mind to sleep on your waist
Till day break
(She give Chelsea wey soft like pilo
Say make I wolos na so I wolos)

(Baby give me sugar sugar
Baby give me su..baby give me ar
Baby give me sugar)
Oh sugar
Oh Jedi

文本歌词

Your river nor dey dry waterWeder raining season or hamatan Nor fit joke with you for this kind weatherGirl you know say na you dey cure my fever Believe my sweet potato I go do anything to make sure Say you nor go If money nor dey girl I go borrow To continue to dey on your cake (Baby give me sugar sugar Baby give me su..baby give me ar Baby give me sugar)Baby easy easy easy With this your body body bodyEdey give me Jedi Jedi Jedi oh no Anytime I dig dig dig dig digYou splashing water for my body Believe my sweet potato I go do anything to make sure Say you nor go If money nor dey girl I go borrow To continue to dey on your cake (Baby give me sugar sugar Baby give me su..baby give me ar Baby give me sugar)If something must kill a man Wetin go kill me na your waist e deyAnd me I nor mind to sleep on your waist Till day break(She give Chelsea wey soft like pilo Say make I wolos na so I wolos) (Baby give me sugar sugar Baby give me su..baby give me ar Baby give me sugar)Oh sugar Oh Jedi

推荐音乐

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!