LRC歌词
Ounana
Khing Galaxy
Afrobeat Young God
Kido Lelele
Wahalaaa
Ah go dey ah go dey
Ah go dey ah go dey
Anywhere where you dey ehh
Cus I no wan nobody to take my place
See Your body just dey totori me
Ah no go fit to control it
You know ano bi phenomenal
Ah go be your kilometer
Your body make I kolokolo
Ah no go fit to sympathize with oh ohhh umm
You know say Ah go love you die
Come test my holy lily cup
Me and you we dey forever
Cus my love no be part 2 oh ohh
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
wahala
There's Something special about This you body
I no fit lie
Anytime I see your back oo
You dey make me go crazy
I fit to kill for your matter oo
I go fly you to Casanova
Me and you we go jagolove
Straight up to Barcelona me and you we dey forever
Forever to internity we go enjoy together
Wobe Aleke
Ah Rocket ditty I get am
Anywhere me I go oh
Na my name wey dem hail oh
Afrobeat YoungGod
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
Your love dey drive me like do Re me
Do Re me fa so
Fa so la ti dodo
文本歌词
推荐音乐
-
张艺兴 2.93 MB 03:11
-
张真源 3.46 MB 03:46
-
Apink 2.97 MB 03:14
-
顾焕gkuank 3.16 MB 03:26
-
梦境里的算法official 4.12 MB 04:30
-
王泽 2.85 MB 03:06
-
张靓颖 2.63 MB 02:52
-
展轩 3.21 MB 03:30
-
夏火ww 3.9 MB 04:15
-
微醺卡带 3.59 MB 03:54
-
ProdbyMend 3.25 MB 03:33
-
吴建豪 2.72 MB 02:58
-
梦境里的算法 3.83 MB 04:10
-
袁娅维TIA RAY 3.98 MB 04:20
-
卢苑仪 2.67 MB 02:54
-
纯爱高冷女神 3.92 MB 04:16
-
洋澜一 3.58 MB 03:54
-
梦境里的算法 3.52 MB 03:50
-
沈亦风 3.14 MB 03:25































